Transpoteshon na di metod wey pipo, hanima or guds dey waka from one aria to anoda. We fit sey na im bi di wey one tin waka from point A to point B.
we fit waka by air, land (for railway and for road), water, cable, pipeline an space.) Waka waka muvment dey helep pipo buy an sell an e dey important for civilisation divelopment.
Impact of Transportashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Waka waka dey important for specialisation
Na transpoteshon dey mek prodoshon an konsumshon dey posibu for difren difeen plesis.
Get-am bak from "https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Transportation&oldid=34778"
