VOOZH
about
URL: https://www.trtafrika.com/nigerian-pidgin/climate
⇱ TRT Pidgin - Climate
|
Pidgin
|
Pidgin
CLIMATE
POLITICS
TURKISH
WAR FOR GAZA
BIZNESS AN TEKNOLOJI
OPINION
FEATURE TORI
IRAN-ISRAEL PALAVA
NIMET dey warn 19 Nigerian states on top flooding mata
Di Nigerian Meteorological Agency (NiMet) talk say 19 states across di country fit experience flash flooding.
👁 NIMET dey warn 19 Nigerian states on top flooding mata
👁 NIMET dey warn 19 Nigerian states on top flooding mata
Atiku, economists don raise concern after Tinubu $516m loan request
Di President write letter to Senate to ask for $516,333,070 foreign loan to help build parts of di 1,000-kilometre road project, wey be one of im big infrastructure plans.
👁 Atiku, economists don raise concern after Tinubu $516m loan request
👁 Atiku, economists don raise concern after Tinubu $516m loan request
Food price don fall by 53 percent for Nigeria as agric sector dey bounce back, minister yarn
Kuari say dis na di first time for like ten years wey di number go single-digit, and e dey show say di new changes wey dem dey do don start to dey work.
👁 Food price don fall by 53 percent for Nigeria as agric sector dey bounce back, minister yarn
👁 Food price don fall by 53 percent for Nigeria as agric sector dey bounce back, minister yarn
Food security: UN madam dey ask for policies wey go helep Nigerian farmers get more fertilisers
Mohammed talk say government suppose partner wit private sector on domestic policies to open way for farmers to get fertiliser.
👁 Food security: UN madam dey ask for policies wey go helep Nigerian farmers get more fertilisers
👁 Food security: UN madam dey ask for policies wey go helep Nigerian farmers get more fertilisers
Flood: Nigeria government don warn 33 states make dem prepare
Di report wey Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) present for Abuja on Wednesday, show sey Lagos, Bayelsa, Delta, Adamawa, Kebbi and 28 oda states dey at risk.
👁 Flood: Nigeria government don warn 33 states make dem prepare
👁 Flood: Nigeria government don warn 33 states make dem prepare